Search lyrics

Typing something do you want to search. Exam: Artist, Song, Album,Writer, Release Year...
if you want to find exactly, Please input keywords with double-quote or using multi keywords. Exam: "Keyword 1" "Keyword 2"

Burna Boy

Genres: Other

Anybody Lyrics - Burna Boy

I don charge my energy, 

I no get time for no enemy 

Tori kpe won le tomi 

 

Nothing wey person never see, 

Omo nothing wey person never see 

Forget, I say fashi 

Very soon expecting 

Je ka wo gbadi e jemkpe 

I dey kaku dey gbese 

Jejeli, jeje, jeje 

I been dey answer them answer them, yes sir 

Now na me them dey answer yes sir 

Respect is reciprocal 

Even though una know say I special 

Anybody, wey no want to soji 

Anybody, wey no dey carry body 

Knack am something, ah-ah 

Knack am something 

To ba ta fele, fele 

Knack am something 

You wan jump bed, you never work 

Shey na because me self I never talk? 

I look you dey laugh you gan, gan, gan, gi-gi-gan-gan-gan 

I sha know say the time go come 

Omo I know say the time go come 

When you no go fit rely no more 

Omo, omo life na turn by turn 

Whether you like or not, 

Oya ginger me, gbeskele go burst 

 

Related 

 

The Best Karaoke Songs Ever, Ranked 

 

LATEST SONG: Fat Joe, Dre, Lil Wayne - 'Pullin' - LYRICS 

 

NEW SONG: Machine Gun Kelly - 'Candy' Lyrics feat. Trippie Redd 

 

Ibe je gan, gan oh 

Anybody, wey no want to soji 

Anybody, wey no dey carry body 

Knack am something, ah-ah 

Knack am something 

To ba ta fele, fele 

Knack am something 

Very soon expecting 

Je ka wo gbadi e jemkpe 

I dey kaku dey gbese 

Jejeli, jeje, jeje 

 

Check Out 

 

NEW SONG: Juice WRLD - 'Run' - LYRICS 

 

27 Best Ever Songs From Movie Soundtracks 

 

NEW SONG: Taylor Swift - 'Lover' - LYRICS 

 

26 Best Breakup Songs Of All Time 

 

I been dey answer them answer them, yes sir 

Now na me them dey answer yes sir 

Respect is reciprocal 

Even though una know say I special 

Anybody, wey no want to soji 

Anybody, wey no dey carry body 

Knack am something, ah-ah 

Knack am something 

To ba ta fele, fele 

Knack am something 

(Gbese) 

Copyright: Song Discussions Is Protected By U.s. Patent 9401941. Other Patents Pending.