Search lyrics

Typing something do you want to search. Exam: Artist, Song, Album,Writer, Release Year...
if you want to find exactly, Please input keywords with double-quote or using multi keywords. Exam: "Keyword 1" "Keyword 2"

Singles


Artist: Kcaxzy Kcaee
Total songs: 1
Year:

List songs in album

  1. Am Not Tiring

Am Not Tiring Lyrics - Singles - Kcaxzy Kcaee

Intro 

(music no dey tire me 

nobody fit retire me)4x 

ah kcaxzy kcaee 

Chorus 

(music no dey tire me 

nobody fit retire me 

mo gbona feli feli 

so am still firing) 4x 

1st Rap 

show your own madness 

this is music madness 

if i dey sing 

dem go say e no make sense 

see i gat the concept 

my brain is like a magnet 

my rap too make sense 

so you no fit neglect 

all the other rappers 

dem say dem be the best 

free me i be the first 

and the rap is not untest 

yeah 

i put their life in comma 

because of this drama 

they spend me many dollar 

see i gat many swagger 

am cruising in my hummer 

from lagos to abuja 

if i reach alaba 

dem go tackle my palaba 

i be the rapper 

wey no get wahala 

i dey very cool 

so i no get kasala 

rap no dey tire me 

nobody fit retire me 

mo gbona feli feli 

so am still firing. 

Chorus again 

2nd Rap 

dem start to dey envy me 

dem say dem no love me 

if i drop my cds 

they will be the first to buy it 

na kcaxzy kcaee produce it 

na t modest wey hit it 

d.j please play it 

some people wanna feel it 

your girlfriend still dey want it 

your boyfriend still wan sing it 

your family still wan hear it 

cus dem dey gbadun it 

enemy of progress 

dem no mind their business 

dem always restless 

just to make me fameless 

dem go do juju 

all to cause dabaru 

you no fit fight me with dudu 

my God no be mumu 

this is kcaxzy kcaee 

i dey right here 

and my maga still dey pay right here yeah 

Chorus again 

3rd Rap 

music no dey tire me 

cus it be like fire inside me 

everyday i dey flow 

and me i still dey para ni 

the thing still dey inside me 

everyday e dey hungry me 

everyday e dey hungry me like say i wan go kolo ni 

baba God don impress me 

now am driving my ferarri 

from garri to ferrari 

everyday won fe ri mi 

me just dey doing it 

making people embracing it 

wanting it 

yes of course dem dey gbadun it yeah 

kcaxzy boy is back 

this is how am doing it 

people always feel my flow 

cus the way am doing it 

gbo gbo aye fe ri mi 

cus the way am doing it 

okay baby girl let me give it to you 

am doing it. 

Last Chorus 

(music no dey tire me 

nobody fit retire me 

mo gbona feli feli 

so am still firing) 8x