Search lyrics

Typing something do you want to search. Exam: Artist, Song, Album,Writer, Release Year...
if you want to find exactly, Please input keywords with double-quote or using multi keywords. Exam: "Keyword 1" "Keyword 2"

King Josh

Genres: Other

Judas Lyrics - King Josh

[Intro] 

King Josh o.. 

Lord Sky on the beat 

 

[1st Verse] 

Many many things wey i want to talk 

Many many things way i want to yarn 

Your most dangerous enemy fit be your best friend (i say) 

Your most dangerous enemy could be found in your lover 

Amongst every twelve there's a Judas 

I say every twelve a Judas 

Time and chance is the only identification 

To the mago-mago looku-looku talku-talku yimu-yimu corner-corner fake-fake friends o.. 

Time and chance is the only identification 

To the bad belle people dem.. 

Tell them say oke lan lo o... 

 

[Chorus] 

Amen Halleluyah Amen 

I go dey nowo nowo... 

Amen Halleluyah Amen 

Cos who God has blessed, no man can curse 

Amen Halleluyah Amen 

I go dey bimo lemo.. 

Amen Halleluyah Amen 

 

[2nd Verse] 

Another thing way i want to talk 

Another thing way i want to yarn 

Dead body no dey wear makeup 

Do what you can do when the time is right 

Bestfriend, but na dem transport rumors 

As we dey waka dey go, padi mi show your true colors 

Amongst every twelve there's a Judas 

I say every twelve a Judas 

Time and chance is the only identification 

Communalism better pass individualism 

But enmity waka killing the society 

From the "frenemies" parading causing adversity 

Oh no no no no no... 

Time and chance is the only identification 

To the bad belle people dem 

Tell them say oke lan lo oooo... 

 

[Chorus] 

Amen Halleluyah Amen 

Amen Halleluyah Amen (I go dey nowo nowo) 

Amen Halleluyah Amen (oooh... Cause who God has blessed no man can curse) 

Amen Halleluyah Amen (Oke lan lo....) 

 

Lord Sky on the mix. 

Copyright: Song Discussions Is Protected By U.s. Patent 9401941. Other Patents Pending.