Search lyrics

Typing something do you want to search. Exam: Artist, Song, Album,Writer, Release Year...
if you want to find exactly, Please input keywords with double-quote or using multi keywords. Exam: "Keyword 1" "Keyword 2"

P'square

Away Lyrics - P'square

Ileke lo'ma jiya 

If I tell you say girl i love you 

I love you 

See the men them, them'ma want you 

But i need you 

I say make i tell you what you don't know 

Say many many don go 

As you dey my side girl i don blow 

But still girl i don't know 

Cause e we get many many i do's 

Wey get plenty aso ebi 

Anything ma-man do 

Plenty plenty eyes dey see 

ileke lo'ma jiya 

Please don't leave me girl, don't leave me girl 

If you hold me tight, I go treat you right 

Girl if any man put asunder, away 

Thunder na for thunder, away 

Run down we no go run down, away 

We go jump bumper to bumper, away 

Girl if any man put asunder, away 

Thunder na for thunder, away 

Run down we no go run down, away 

We go jump bumper to bumper, away 

Some of them dem dey package 

Forget about the marriage 

No be all about the money 

Money, e go vanish 

But na true love go dey humble you, humble you 

No do gra gra good luck go dey sample you 

Iyeh! yeh! 

If I tell you say girl i love you 

I love you 

See the men them, them'ma want you 

But i need you 

I say make i tell you what you don't know 

Say many many don go 

As you dey my side girl i don blow 

But still girl i don't know 

Cause e we get many many i do's 

Wey get plenty aso ebi 

Anything ma-man do 

Plenty plenty eyes dey see 

ileke lo'ma jiya 

Please don't leave me girl, don't leave me girl 

If you do me right, I go treat you right 

Girl if any man put asunder, away 

Thunder na for thunder, away 

Run down we no go run down, away 

We go jump bumper to bumper, away 

Girl if any man put asunder, away 

Thunder na for thunder, away 

Run down we no go run down, away 

We go jump bumper to bumper, away 

Na where the bagga dey 

Fire burn them, all of them 

You see non of them, dey wish you well oh 

Only true love go dey humble you, humble you 

No do gra gra good luck go dey sample you 

Iyeh! 

If I tell you say girl i love you 

I love you 

See the men them, them'ma want you 

But i need you 

I say make i tell you what you don't know 

Say many many don go 

As you dey my side girl i don blow 

But still girl i don't know 

Cause e we get many many i do's 

Wey get plenty aso ebi 

Anything ma-man do 

Plenty plenty eyes dey see 

ileke lo'ma jiya 

Please don't leave me girl, don't leave me girl 

If you hold me tight, I go treat you right 

Girl if any man put asunder, away 

Thunder na for thunder, away 

Run down we no go run down, away 

We go jump bumper to bumper, away 

Girl if any man put asunder, away 

Thunder na for thunder, away 

Run down we no go run down, away 

We go jump bumper to bumper, away 

 

Related 

 

23 Boy Band Slow Jams That Made You Believe In Love 

 

Find Your Next Concert With Live Nation's Tour Stop 

 

Watch Ariana Grande Sing Her Hits On Carpool Karaoke 

 

Check Out 

 

Every Lyric From Shawn Mendes' Self-Titled New Album 

 

11 Delicious Misheard Lyrics About Food 

 

Every Lyric From Keith Urban's New Album 'Graffiti U' 

 

The Best Karaoke Songs Ever, Ranked 

Copyright: Song Discussions Is Protected By U.s. Patent 9401941. Other Patents Pending.

Are you remember?



Casanova

Artist: Leftside